Charly Boy Offers Interesting Take About 2face’s Protest
I no just understand my people sometimes.
Some people go sidon dey look Uche face, dey dull; and the few wey wan do something weather our condition go fit better, na so we go dey yab dem, dey stone dem.
I just tire when I read…